Skip to main content

Posts

Showing posts with the label how to keep schools safe from covid 19

Tips For Parents To Keep Dia Pikin Safe As Schools Dey Resume Afta Covid-19 Lockdown - BBC News Pidgin How To Keep Schools Safe From Covid 19

Hi, good night, session this time will discussed something how to keep schools safe from covid 19 Tips for parents to keep dia pikin safe as schools dey resume afta Covid-19 lockdown - BBC News Pidgin see in full 21 September 2020 Wia dis foto come from, UNICEF/UNI330896/Frank Dejongh Some states for Nigeria don join di world to okay school reopening for September afta goment bin close down all schools for di kontri since March sake of di coronavirus pandemic. Most state goments okay make primary, secondary and tertiary institutions resume, 21 September, 2020. As dis one dey happun, United Nations Children' Fund (UNICEF) don give some tips on how parents fit help dia children overcome any fears or concerns dem fit get about school resumption. UNICEF also help answer some questions wey fit dey bother parents mind as schools reopen. My child dey fear to go back school. How I fit help relax im mind? Follow your pikin tok, hear why him or her dey fear and make dem understand say e ...